Date 2020-12-22
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Tekno – Neighbor
Neighbour!
I say neighbor hold your pikin
She dey find my trouble
She dey whine tomato
E le o
Neighbor hold your pikin
She dey find my trouble
She dey whine tomato
E le o kotokotompa
She dey whine like gbatagba
Tule like lagbaja
Whine a Rihannana
A Rihannana
She dey whine like gbatagba
Tule like lagbaja
Wonsosuntapata (oh oh)
Kotokototompa
Funmi ti sa (ooo)
I say neighbor hold your pikin
She dey find my trouble
She dey whine tomato
Ele o
Neighbor hold your pikin
She dey find my trouble
She dey whine tomato
E le o kotokotompa
Mmmm tell me what you want
Mmmm tele mi kalo le
Mmmm wa je ka soro
Mmmm e le o ee
Mmmm tell me what you want
Mmmm tele mi kalo le
Mmmm wa je ka soro
Mmmme le o, kototompa
She get stamina
She get palawan
She dey parawan
She dey parawan (oi eh)
The baby get stamina
She get palawan (oi oi)
She dey parawan
She dey parawan
I say neighbor hold your pikin
She dey find my trouble
She dey whine tomato
E le o
Neighbor hold your pikin o
She dey find my trouble
She dey whine tomato
E le o kotokotompa