Date 2021-06-20
Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music
Ceeboi’ continues to make love content as he sings his way into the heart of his listeners.
The music is warm and danceable. Over the Afro-fusion sound, Ceeboi hopelessly romanticizes his readiness to follow “Chanel” to extremes on earth.
Ceeboi’ sings, “my Chanel na you I go follow from Tokyo to euro”…
Ceeboi makes taps the reputable Sean Tizzle. The pairing creates another flavour of the same exciting Channel.
Ceeboi & Sean Tizzle – Chanel (prod. Krizbeatz)
Ceeboi
Hiyaaaa
Fine boy wey no Dey cheat cheat cheat
Omo your matter matter
E Dey scatter scatter
I Dey salute your body Like you wear kaki ooh
Pata pata moti fo fun e pata pata
And I no go fit let you go ma yari oh
You Dey do me one kind kind baby
You Dey do me one kind kind
You Dey to to ri mi sometime time baby
Totori sometime time
My channel Na you I go follow
My channel oma munu mi dun
My channel we go Dey tommrrow
From tokyo to Europe and Toronto
From tokyo to Europe and Toronto
Carry the speaker make you carry wire
Give me the microphone sho gbo mi dada
Omo mi I want to entertain your
Omo mi I want to entertain your
I no want make e be a fan ta ta si si give you the cassava
Your body like yemi alade huh
You Dey make wahala just dey Dey
My channel Na you I go follow
My channel oma munu mi dun
My channel we go Dey tommrrow
From tokyo to Europe and Toronto
From tokyo to Europe and Toronto
What what say your word
Let me read your words
Send me your questions make I answer it all..
Watch Video