Date 2021-07-05
Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music
Masterkraft – Abeykehh (ft. Diamond Platnumz & Flavour) (prod. Masterkraft)
Watch Viral Video
Here we go again
Everyday we celebrate for where we Dey
Make we turn up with some Hennessy
And celebrate this moment
Kazi ya pembeni nakundakunda everyday
Ge ge ge ge!
Abeekehh, abeekehh, abeekehh, abeekehh
Chii! Abeekehh, abeekehh, abeekehh, abeekehh
Chii! Abeekehh, abeekehh, abeekehh, abeekehh
Chii! Abeekehh, abeekehh, abeekehh, abeekehh
(Wasafi)
(Abeekehh, abeekehh)
Masta!
Oya move ikebe, touch ikebe
Cheza kwa njonjo wakati wa abeekehh
Oya Shika ikebe, gusa ikebe
Nalikizidi uno lipepee
Senaga ligi ligi la
Dance now laga ligi ligi la
Ah! Oye ligi ligi la
Hennessy pour more ligi
Here we go again
Everyday we celebrate for where we Dey
Make we turn up with some Hennessy
And celebrate this moment
Kazi ya pembeni nakundakunda everyday
Ge ge ge ge!
Abeekehh, abeekehh, abeekehh, abeekehh
I no want a girl wey dey dull
I no want a girl wey dey whine me
I no want a girl wey dey dull
I no want a girl wey dey whine me
If you want to dance oya sebapo
If you no want to do ngwa cho way gi
You no go see money okwete noneme
Any hmm hmm hmm, you go see gbege
Abeekehh, aye mi
Abeekehh, E dey sweet me
Abeekehh, aye mi
Abeekehh, E dey sweet me
Chii! Abeekehh, abeekehh, abeekehh, abeekehh
Chii! Abeekehh, abeekehh, abeekehh, abeekehh
Abeekehh, abeekehh, abeekehh, abeekehh
Here we go again
Everyday we celebrate for where we Dey
Make we turn up with some Hennessy
And celebrate this moment
Kazi ya pembeni nakundakunda everyday
Ge ge ge ge!