Singer, Rudeboy returns with “Focus” [+Lyrics]

Date 2021-07-23

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Rudeboy unveils Chrisstringz-produced “Focus” in anticipation of a forthcoming project. Listen, stream, watch lyric video, read the lyrics, buy the song.

Rudeboy – Focus

Rudeboy – Focus

Rudeboy releases a brand new track titled “Focus,” produced by Chrisstringz, in anticipation of his debut studio album under the record label Fire Department.

Rudeboy – Focus (prod. Chrisstringz)

Lyric Video

Lyrics

Gimme the lighter
Me wan chook up some hookup the piper
The reason why I no dey like to fighter
Cos I dey focus focus focus focus
Cos i’m a surviver
And the thing be say I no
No time for busybody
I don soji hyper
I dey focus focus focus focus

They say she say that I say
While they keep talking how the thing dey
They say she say , that i say
I no give a damn at all
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun bring the lighter to smoke up for corner
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun bring the lighter to smoke up for corner

That’s why me say
Again again,
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business
Again again
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business

I be oversighter
I see the vison looking very brighter
No matter what me do Dem go critizer
But I dey focus focus focus focus
So if you wan blow ( focus )
If you wan chook (focus)
And if you wan go the place you wan go
But in case you don’t know
Omo if e don show
Focus focus focus focus

They say she say that i say
While they keep talking how the thing dey
They say she say , that i say
I no give a damn at all
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun bring the lighter to smoke up for corner
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun bring the lighter to smoke up for corner

That’s why me say
Again again
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business
Again again
Again na dem dem
Again again
Again i no send dem
I dey mind my business
I dey do my business

They say she say that i say
While they keep talking how the thing dey
They say she say , that i say
I no give a damn at all
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun bring the lighter to smoke up for corner
Me no want no drama
Me no like wahala
Me just wanna catch me fun bring the lighter to smoke up for corner

That’s why me say
Again again
Again na dem dem
Again again
Again I no send dem
I dey mind my business
I dey do my business
Again again
Again na dem dem
Again again
Again i no send dem
I dey mind my business
I dey do my business

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *