Date 2021-10-06
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
YCee – Abeg (prod. Adey)
[Intro]
Adey turn up the volume
Don know, Don know vibe
[Pre-Chorus]
Oh girl I know you telling lies ay ay
Please don’t tell it to my face
See these men that’s in your life I know o
I’m just glad I know my place
Cos after all the waka waka and the shakara
I’m glad that it’s over
And after all the games you played
And all my mistakes
I’m glad that it’s over
[Chorus]
Now I no do again abeg
You wan dey tear my head
Wan make my eye dey red
(No I no wan do am abeg)
No do again abeg
You wan dey tear my head
Wan make my eye dеy red
(No I no wan do am abeg)
[Verse]
Roll up the thing onе time
Perfect loving you should come find me
Baby tell me why you wan whine me
Yeah I know that pressure makes diamonds but your
Bullshit no sell
Loyal and you doing it well
But why you put a nigga through hell
Baby girl this one no gel
So no dey eye me now
Know you treat a nigga like a island now
Know I see the DM’s on your IG now
Why you wanna do me like *
Got me screaming blimey
Baby no dey eye me now
Know the fine girls don dey eye me now
But my dm is where eye be now
But I just can’t be down
No I just can’t be down
[Pre-Chorus]
Oh girl I know you telling lies ay ay (I know, I know o)
Please don’t tell it to my face (please don’t, please don’t)
See these men that’s in your life I know o
I’m just glad I know my place
Cos after all the waka waka and the shakara
I’m glad that it’s over
And after all the games you played
And all my mistakes
I’m glad that it’s over
[Chorus]
Now I no do again abeg
You wan dey tear my head
Wan make my eye dey red
(No I no wan do am abeg)
No do again abeg
You wan dey tear my head
Wan make my eye dey red
(No I no wan do am abeg)
[Outro]
Now I no do again abeg
You wan dey tear my head
Wan make my eye dey red
(No I no wan do am abeg)
No do again abeg
You wan dey tear my head
Wan make my eye dey red
(No I no wan do am abeg)