Date 2021-10-28
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Nigerian singer Buju has released a brand new single titled “Ogechukwu”.
Taken off his debut project “Sorry I’m Late”, the single features Nigerian Highlife duo The Cavemen
Buju – Ogechukwu (ft. The Cavemen) (prod. Steph & Duktor Sett)
Vibes e Dey body e no dey finish
vibes e Dey body e no dey finish
Hmmm hmmm
Ohhh
Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish
And if dem check my wallet see say money finish
You know say dem go gather round to laugh me pieces
Ye ye ye
Ask me ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish eh eh eh
As i dey sing dis my music see all my people gather dey come they feel it
Settle down
Settle down
Settle down
Settle down
Make I tell you story inside this my music
Settle down
Settle down
Settle down
Settle down
Make I tell you story inside this my music
Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish
As I dey sing this my music
You know the vibes e dey body e no dey finish
CAVY…