Kizz Daniel – Eh God (Barnabas) (Audio, Lyrics)

Date 2021-11-20

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the new Barnabas project by Kizz Daniel, is the self-titled “Eh God” song produced by Reward Beatz. Listen, stream, buy, read the lyrics, watch lyric video, mp3 download.

Kizz Daniel Eh God

Kizz Daniel Eh God

Kizz Daniel – Eh God (Barnabas) (prod. Reward Beatz)

Lyric Video

Lyrics

Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo

Dear father in heaven
‘Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD

Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report

Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano

Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano

Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for ‘Port
Make dem no mind me yanga

Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report

Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report

Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano

Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano

Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *