Date 2021-11-29
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
On the new single, the singer recruits the services of one of Nigeria’s top and serial record producers, Masterkraft.
“Feeling Good” was produced by Masterkraft.
Waje – Feeling Good (prod. Masterkraft)
I Dey Think
I Dey Think
I Dey Reason You
Na The Look For Your Eyes
Wey Dey Make Me Shiver
Na Lie Them Dey Lie If Them Say I’m Not For You
I’m Feeling You
If Them Like,
Call Police O
By Your Side
I No Go Leave O
This Kind Thing Is Not Funny O
I Don’t Mind I Don Ready O
If Them Like
Call Police O
By Your Side
I No Go Leave O
This Kind Thing Is Not Funny O
I Don’t Mind O
Ahhhh Ahh Ahh
I’m Feeling Good
Good Good Good Good Good
Oh My Baby Dribble Pass Jay-Jay Okocha
We Spending Money Living La Vida Loca
Killy Killing Me Softly
From The Night To The Morning
Everyday We Dey Jolly
Ajebutter Loving
If Them Like
Call Police O
By Your Side
I No Go Leave O
This Kind Thing Is Not Funny O
I Don’t Mind I Don Ready O
If Them Like
Call Police O
By Your Side
I No Go Leave O
This Kind Thing Is Not Funny O
I Don’t Mind O
Ahhhh Ahh Ahh
I’m Feeling Good
Good Good Good Good Good
Oh O Oh O
Ahhhh Ahh Ahh
I’m Feeling Good
Good Good Good Good Good