Date 2022-05-07
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Nigerian singer-songwriter, Lyta has released a new single titled “Flex.”
“Flex,” co-produced by Stubborn Beatz and Puffy Beatz, is the singer’s fourth single of the year, after the previously released “Instead” starring Bhadboi OML.
Lyta – Flex (prod. Stubborn Beatz, Puffy Beatz)
No go dey do pass yourself
No be only you dey hustle
We all know all man for himself
Me I focus on the hustle
Everybody see me now
Dem dey turn up now
Everywhere dey bobble
When you see me for club
You no need say hi
Make you chop knuckle
Anytime I pull up in the yard
The ladies dem wan come around
Dem wan know as e dey go
But them no know my hand
Na baba god hand e dey
E no dey my hand
E no dey my hand…
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning
Feel the vibe, feel the vibe
Slow wyne, slow wyne
All the girls demma shakin dah ting
Dem ma shakin pum pum… so nice
Turn around, turn around
Make you do that dutty wyne
The way you dey gimme that thing
Omo I dey… so nice
Anytime I pull up in the yard
The ladies dem wan come around
Dem wan know as e dey go
But them no know my hand
Na baba god hand e dey
E no dey my hand
E no dey my hand…
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning
Flexing, chill
Ball till the early morning