Date 2022-07-11
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
One half of the production duo, Legendury Beatz, Mut4y has released a brand new massive collaborative track titled “Be My Luv.”
The infectious tune features renowned disc jockey, DJ Tunez and talented newbie, Azanti.
“Be My Luv” was produced by Mut4y.
Mut4y – Be My Luv (ft. Azanti & DJ Tunez) (prod. Mut4y)
Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
You could be my love o
No, No, No need to be procrastinating
Enter the room you be jollificating mm
And you got what I want yeah,
And you got what I need when I want it
Show me what you wanting yeah
Dem manna bad but I’m badder yeah
Best before nuh dey my love ahh ahh ahh ahh
Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
Yea yeah yeah
You could be my love o
Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
Yea yeah yeah
You could be my love o
Omo if you leave I go tire-
Tire, I go tire
O-O-O Omo I go buss the attire-
I go tire, T-T-T-Tire
My love o if you want I go
Tire, I go tire
‘day I no go tire
‘day I no wire o
Tire yeah
You could be my love o
Ahn ahn no tire oo
Get money get shayo o
Dey for me no yawa o
Hmmm
My love o
That’s cuz you’re feeling good
Feeling nice
Feeling soft and feeling sexy
No dey rush baby you give me time
Girl I’m fasting baby please don’t tempt me
On the alter I be giving thanks
Whine am pon me baby whine am go
Rollercoaster she dey roll am o
And the manna balling like a Ronaldo
And she knows I’m just an entertainer,
But I wanna be the one to entertain her
Yes alright so she buss up a whine,
Big up yourself, free up your mind and your soul woh yeah yeah yeah
Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
Yea yeah yeah
You could be my love o
Omo if you leave I go tire
Omo if you need I go wire
Omo I go buss the attire yeah yeah
You could be my love o, if you want I go wa wa
But on a good day I no go tire,
And on a good day I no be liar o
Yea yeah yeah
You could be my love o
Omo if you leave I go tire-
Tire, I go tire
O-O-O Omo I go buss the attire-
I go tire, T-T-T-Tire
My love o if you want I go
Tire, I go tire
‘day I no go tire (tire)
‘day I no wire o (tire)
Tire yeah
You could be my love
Tire, tire, tire, tire, tire, tire, tire-
Tire, tire, tire, tire, tire, tire, tire-
Tire, tire, tire, tire, tire, tire, tire-
Tire, tire, tire, tire, tire, tire, tire