Date 2022-08-20
Category Naija Songs, New Music
WAJE 2.0 is a body of work that begins our journey, and I promise you there is a whole lot more to follow. This; is The Reemergence of WAJE! it will be televised with you.
Waje – Solo (ft. Imi Lawz) (prod. Badhboi Knackam)
Quotable Lyrics
ad boy
Killin them yo yo yo you know say all
I love you so much so I no want loss
Focus na you dey make my ???
always shalaye see because I love so much
why u dey worry too much
why e be say if you no dey there
you dey reason say dey with another girl
baby no be so oh no no no
I no fit dey reason well that ???
e dey give me something that strong thing
Wey man no no fit tell ???
So many things left unsaid
I just choose to forget o
all the kiti kata busy body shole
Sha laye it’s becos I love so much