Date 2022-11-11
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Highest CHULO kicked start 2022 with a single titled ‘No Pressure‘, he did a quick follow up with the release of another jam titled ‘Charger‘. In July, he unleash another single titled, “Get My Money Right“ which was produced by Spotless.
The certified hit maker and the acclaimed king of Afro-Soca music has numerous multiplatinum hit singles, collaborations (including the remix of his hit single “Bum Bum” with Sean Paul), 6 studio albums and a EP (2019 “Chulo Vibes”) to his credit.
Today November 11, 2022, Timaya drops a new single title, ‘Sweet Us‘ to warp us the year. “SWEET US” produced by Michon serves as Timaya’s forth official single, the song draws inspiration from Governor Wike’s theme song ‘As e dey sweet us, e dey pain them, As e dey pain them, e dey sweet us…‘.
The song is a perfect blend of Afro-Dancehall and Calypso that talks about avoiding stress, ‘Bad-Belle’ and peppering your haters. It’s laced with Timaya’s melody, vibe and catchy hook which gives the song a good replay value.
Timaya – SWEET US (prod. Michon)
11 November 2022 1 Song, 2 minutes ℗ 2022 DM Records / EMPIRE
Intro
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
Hear me now
Legga
Chorus
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
Verse 1
Everybody whine follow me (pam, pam)
Girlies demma whine follow me (pam, pam)
Steady on my mind na money (pam, pam)
Me no get strength to dey keep enemies
Ye ye ye
Whine your body, get down
No dey test me, get your body get down
E dey sweet me when your body get down
Ginger me when your body get down
(Leggo)
Chorus
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
Post-Chorus
Everybody whine follow me
Girlies demma whine follow me
Steady on my mind na money
Me no get strength to dey keep enemies
Verse 2
Me I’m a guy from the ghetto
I know say my life, na only me I get
I go dey ball, I no go stop, my tire no go flat oo
If you try steal my joy, my guy you go collect oo
Shout out shout out shout to my Maker
Na him make me I dey here
Shout out shout out to my Creator
Ain’t nobody wey go stop this fire
Chorus
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
As e dey sweet us, e dey pain dem
As e dey pain dem, omo e dey sweet us
Refrain
I don’t care, no dey stress me with pepper body
No dey stress me, my grace e plenty
I know they hate cause my money plenty
I don’t care, no dey stress me with pepper body
No dey stress me, my grace e plenty
I know they hate cause my money plenty
Outro
Me I sing say
Everybody whine follow me!