Date 2022-11-24
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Mohbad – Weekend (ft. Imole) (prod. Niphkeys)
24 November 2022 1 Song, 2 minutes ℗ 2022 Mohbad
Niphkeys
Imole
Make I show you where the light is (Mohbad)
How we do things, how we party, how we rock it
Make I show you where the light is
How we do things, how we party, how we rock it
Making money every weekend, so me I no dey see them
Talo ri won, awon gan olesope ko po ke (opp o kpor kpa)
Making money every weekend, so me I no dey see them
Me I no l dey look uche face, ti motin jaiye mi ni Soweto
Otutu owoyin, imole bad no worry
Niphkeys oni beat kon ri, emi oba gbedu mafe kpayin
Otutu owoyin, imole bad no worry
Niphkeys oni beat kon ri, star boy mohbad ma kpayin
Marita be like Maria, I go turn Joseph ama bi Jesu
Marita be like Maria, ama shey boshe wun wa, koni s’eshu
You no fit lie sha, I bad pass ya
You no fit lie sha, I bad pass ya
I know you know that, say you no fit check am
Me I know money, I no know mathematics
Mathematics teacher wey no get money na jagbajantis
(Rest in peace Sound Sultan)
Making money every weekend, so me I no dey see them
Talo ri won, awon gan olesope ko po ke (opp o kpor kpa)
Making money every weekend, so me I no dey see them
Me I no l dey look uche face, ti motin jaiye mi ni Soweto (Mohbad)