Date 2022-12-26
Category Lyrics, Naija Songs, New Music, Upcoming Artists
Mirrikle, a young and showing promise Nigerian singer has just made available another step in the right direction single titled “Open.”
This smashing jam is notable because it has contributions from Tekno, a major player in the Nigerian music scene and a prolific songwriter.
This song is awesome, and everyone who appreciates good music should add it to their playlists.
Mirrikle – Open (ft. Tekno) (prod. Emjaybeatz)
25 November 2022
1 Song, 3 minutes
℗ 2022 Mirrikle
Lyrics
Mmm, mmm
Olololololo (winlo)
Obiageli
You too like e money
I dey knock for your door
Shey you go open and answer?
Obiageli (Ehn, ehn)
You too like e money
I dey knock for your door
Shey you go open and answer?
Na money dey open o (Open o)
Na money dey open (Open o)
Your body na trouble (Trouble o)
Na money dey ginger lebu
Na money dey open o (Open o)
Na money dey open (Open o)
Your body na trouble (Trouble o)
Na money dey ginger lebu (E dey ginger lebu o, ahn, ahn)
Show me woman wey no like money (Mmm)
Flash am milli, she go shake body
After work she go come party o, le le le o
She dey do banza, huli cansa
You dey do fan cha, opan-cha
You dey wumpa wum, she dey make me wan to dey loose
Everything she do, na
Calaba girl like my mama
If you look well, she like to chop amala
And I hear say, she look like Rihanna
But for my eyes, say she look like Rihanna
Obiageli
You too like e money
I dey knock for your door-door
Shey you go open and answer me
Na money dey open o (Open o)
Na money dey open (Open o)
Your body na trouble (Trouble o)
Na money dey ginger lebu
Na money dey open o (Open o)
Na money dey open (Open o)
Your body na trouble (Trouble o)
Na money dey ginger lebu (E dey ginger lebu o, ahn ahn)
She go kokoma
Love the way she vibe, she dey flow proper
When she enter club in her kokoka
All the guys they wan to dey follow her
Say like everyday, me want you for my place o
How much I go pay, so me finna go pay so
How long e go take, so me finna go wait o
She tell me later, later ooo
Who be the guy wey dey doubt am? (Huli cansa)
With her back she dey dance, she dey nack am (She dey do banza)
See from north to south she dey bounce am (Huli-cansa)
When I spray her the cash, she dey catch am
Her body to smooth, melanin
She gat all that I need
The smile on her face, Halloween
But, she too like e money eee
Na money dey open o (Open o)
Na money dey open (Open o)
Your body na trouble (Trouble o)
Na money dey ginger lebu
Na money dey open o (Open o)
Na money dey open (Open o)
Your body na trouble (Trouble o)
Na money dey ginger lebu (E dey ginger lebu o, ahn, ahn)
(Open o, open le le, trouble o, ginger lebu o)
Open o