Date 2023-01-01
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Waje – Show Me Something (ft. Josey)
30 December 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 WAJE. Distributed by Continued Entertainment
Braggy braggy
See your see all this your posing posing
Mr Money Money
See your one dollar is falling falling
Oh wey
Oya get in your shokoto
No dey look me like otondo
Dj spinning like tornado
Oya where is the commando oh-oh
Oya get in your shokoto
No dey look me like otondo
Dj spinning like tornado
Oya where is the commando oh-oh
If you say you carry something
If na money then show me something
I no mind if you spray me something
Chairman oh
Chairman oh
you say you carry something
If na money then show me something
I no mind if you spray me something
Chairman oh
Chairman oh
Chez nous c’est le boucan hmm-hmm
La puissance respecte la puissance ( La puissance respecte la puissance )
Quand tu ne sais pas tu ne parles pas ( parle pas yeah )
Autrement c’est des bla bla
Les vrais Boucantiers sont zo
Ils ont des sacs pleins d’oseille ça rend dingo
Y’a que des Dollars et des Euros
C’est pas les kata les gars sont chauds
Les vrais Boucantiers sont zo
Ils ont des sacs pleins d’oseille ça rend dingo
Y’a que des Dollars et des Euros
C’est pas les kata les gars sont chauds ( Fouka Fouka Fouka )
If you say you carry something
If na money then show me something
I no mind if you spray me something
Chairman oh
Chairman oh
You say you carry something
If na money then show me something
I no mind if you spray me something
Chairman oh
Chairman oh
You say you carry (Carry)
Show me (Show me)
Money (Money)
Mr faaji (Faaji)
You say you carry (Carry)
Show me (Show me)
Money (Money)
Mr faaji (Faaji)
You say you carry (Carry)
Money (Show me)
Money (Money)
Mr faaji (Faaji)
Eh yeah yeah yeah yeah yeah
Carry
Show me
Money
Mr faaji