Date 2023-01-31
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Nigerian talented singer, King Perryy is out with a new song titled, “On God“.
“On God” serves as his latest offering and debut record for the year.
The song is such a nice track that should be on your playlist.
King Perryy – On God (prod. Tuzi)
January 27, 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 Continental, under exclusive License to Engage , a division of MAD Solutions INC
Ah support
Doings, on God
Steppings, on God
Going up now (oh ye ye)
Say mi nah like to come down (wo wo)
Say no go dey reason somehow (wo wo)
Say na baba God dey run my race
Now mi raise mi cup now (yeh yeh yeh)
Make a toast to good life (yeah)
YOLO make we chop life (yeah yeah)
No over reason come my way
Everything I dey do is on God (on God)
All my steppings, on God (on God)
Na Him dey show me support (on God)
Na Him bless my pocket oh
All my doings, on God (on God)
All my steppings, on God (on God)
All my show is on God (on God)
Dey bless my pocket oh
Dem try to block my way
But me I still stand kampe (kampe)
Swear man don see some kind things, on God
Say my blessings no be made in China
Na Baba God don sign am
Say the devil is a liar, on God
Check my watch you go see na God’s timing
Everytime Continental shining
Dem ah wonder how man been grinding
I just dey dey number my blessings (wo wo)
That’s why I feel irie, I thank God for the journey
I thank God for air I breathe
I thank God for family
Everything I do is on God (on God)
All my steppings, on God (on God)
Na Him dey show me support (on God)
Na Him dey bless my pocket o
All my doings, on God (on God)
All my steppings, on God (on God)
All my show is on God (on God)
Dey bless my pocket o
On God
Ah support (on God)
Doings, on God (on God)
Steppings, on God
yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah