Feranbanks & Zinoleesky – Cityboiz (Audio, Lyrics, Video)

Date 2023-02-23

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Feranbanks & Zinoleesky return with another collaboration. Watch the music video for the new “Cityboiz” track produced by Producer X. Listen, stream, read the lyrics, buy the track, mp3 download.

Feranbanks & Zinoleesky Cityboiz

Feranbanks & Zinoleesky Cityboiz

Feranbanks & Zinoleesky – Cityboiz (prod. Producer X)

17 February 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Wire Entertainment Records / Gurusfiles Media

Watch Video

Lyrics

Yo yo
Uhhh (shebi Oluwa lo sheyi)
Uh-uh, uhn (shebi Oluwa lo sheyi)

Uh-uh, uhn (shebi Oluwa lo sheyi)
Fe-ran-banks
Uh-uhn
PGA
Ayy, (say), say

Cityboy, balling bi Okwaraji
No dulling
We go still they ball harder, harder
We go still they ball harder, harder, ayy
So many shenking then, but na cheque they drop now
Look at me, na me they run town
Look at me, na me dem dey talk now, now-‘ow-′ow

Say, me
I’m making music, making more money
When the money no dey, baby, sh’omo mi?
You say “no”, you say “no”
You say “no”, you say “no”
Say, “no loving when there′s no money” (no love)
“No loving when there′s no money” (no love)
I’m making money, there′s no loving
Now, I’m making money there′s loving, ah-ayy

Shebi Oluwa lo sheyi oh
Shebi Oluwa lo sheyi oh
Shebi Oluwa lo sheyi oh
Bye bye to sorrow days
Shebi Oluwa lo sheyi oh (shebi Oluwa lo sheyi oh)
Shebi Oluwa lo sheyi oh (ahh, shebi Oluwa lo sheyi oh)
Shebi Oluwa lo sheyi oh (shebi Oluwa lo, ah-ah)
Bye bye to sorrow days

T’oba wun mi mo ma gbe omo meta, yeah
Everyday na fiesta
Turning through my struggle, Iniesta
Mio si n′le, mo wa l’Oriental, ay
“Shey you know me?” she say “no”
See as she dey run like Usain Bolt
“Shey make we on light?” she say “no”
But, if you knack one, she say “go”

No loving when there’s no money
Me, I don dey hot since there was nobody
Mama told me “don′t worry”
Me, I don′t know how God blessing’s keep coming
Me, I go live my life, I won′t fear no sorrow (me, I go live my life, I won’t fear no sorrow)
I no get time for no solo (I no get time for no solo)
Money, money, whitey ton san′wo (money, money, whitey ton san’wo)
Fi won le, jek′oma sooro oh (fi won le, jek’oma sooro oh)

Say, me
I’m making music, making more money (more money)
When the money no dey, baby, sh′omo mi? (sh′omo mi?)
You say “no”, you say “no” (you say “no”, you say “no”)
You say “no”, you say “no” (you say “no”, you say “no”)
Say, “no loving when there’s no money” (no love)
“No loving when there′s no money” (no love)
I’m making money there′s no loving
Now, I’m making money there′s loving, ah-ayy

Shebi Oluwa lo sheyi oh
Shebi Oluwa lo sheyi oh
Shebi Oluwa lo sheyi oh
Bye bye to sorrow days
Shebi Oluwa lo sheyi oh (shebi Oluwa lo sheyi oh)
Shebi Oluwa lo sheyi oh (ahh, shebi Oluwa lo sheyi oh)
Shebi Oluwa lo sheyi oh (shebi Oluwa lo, ah-ah)
Bye bye to sorrow days

(By’-Bye bye to sorrow day)

No wire, no li-i-ght
(Shebi Oluwa lo sheyi oh)
Osas
(Shebi Oluwa lo sheyi oh), mm-mm
(Shebi Oluwa lo sheyi oh), oh
(Bye bye to sorrow days)
Mr. White
Shebi Oluwa lo sheyi oh (shebi Oluwa lo sheyi oh)
Shebi Oluwa lo sheyi oh (ahh, shebi Oluwa lo sheyi oh)
Dweezzy
Shebi Oluwa lo sheyi oh (shebi Oluwa lo sheyi oh)
Asiwaju
(Bye bye to sorrow days), sorrow days
(Signal, Signal)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *