Date 2017-02-19
Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music
Daddy Showkey is a veteran Nigerian gala singer. He was popular in Ajegunle in the late 1990s. He was born as John Asiemo but is known as Daddy Showkey all over the Ghetto.
Today’s throwback focuses on Daddy Showkey’s hit record “Fire”
Walk down the memory lane and enjoy below.
https://mpmania.com/wp-content/uploads/2017/02/Daddy_Showkey_-_Firedmca
Watch Video
Fire dem burn wall no run
Comot fr road for ram o
Give am chance e get brake o
Hehehehe
Fire fire, e no won quench the country
Give me plenty water make i quench the fire
Na hear me againt people
Quench fire u can quench the fire
Quench fire u can quench the fire
Fire burn, fire burn, fire burn fire burn, daddy showkey don come back again x2
Shine your eye shine am well wel