2Baba – Smile (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-01-21

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

2Baba opens 2022 with the “Smile” dedication to His wife, produced by Jerry Shelika. Watch the music video, listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

2baba Smile

2baba Smile

Dedicated to his wife Annie Idibia. this is his first single of 2022. The love themed single is produced by Jerry Shelika.

2Baba – Smile (prod. Jerry Shelika)

Watch Video

Lyrics

See the sun in your eyes
Everything that you do I’m in love with it
Loving every laugh I swear
That is why I say, I know I can not hold back on my feelings

Cause The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I know *** she dey bursting my brain!
See the way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I know I would love her eternally

Eh as I dey here so, na only you I see
As I dey here so, na only you fit **darás me
If dem ask you who you help, tell them say you help me
As I dey here so, I no go lie give you o
And if I catch you oo
I will do everything not to let you go
Call it kidnapping I will hold you down
No more wearing no frown
As I dey here so
(Na die I dey)

Cause The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I know ** she dey bursting my brain!
The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I know *** she dey burst my brain

Oh na
Na na na na na
Na na na naaaa na
Na na na naaaa na
Oya come here baby
Make I yarn you
The way wey u dey do me
I must talk true
The way u dey totori me eh
Na weytin I no fit hide
Ready for the downloading
Make sure u get space for your memory eh
Omo your barca, Inyene confusion
And your Manchester, the right proportion
Olohun if I kolombi you eh
Na only me and you go dey ride
So make you feel free to ransack my body ***

The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I know *** she dey bursting my brain!
The way this girl dey smile
(The way she smile)
She dey bursting my brain
(Bursting my brain)
And no matter what dem say I know *** she dey burst my brain

You too fine it is a crime, I go arrest you one time
I will lock you for my heart, I dedicate all my time
Just to dey love you
Nobody go touch you eii
As I see you so I no go, I no go let you go
Out of my sight, anywhere u go I will follow follow
I go dey chase you, chase you

See the sun in your eyes
Everything that you do I’m in love with it
Yeeh I’m in love with it
This is more than I can say
All I know is, I know that I cannot deny the way I feel yee

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment