African China – If You Love Somebody (Audio, Lyrics, Video)

Date 2021-01-18

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Throwback to African China’s “If You Love Somebody” hit. Listen, watch the video, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song, The video was directed by AK One.

African China If You Love Somebody

African China If You Love Somebody

African China – If You Love Somebody

Watch Video

Lyrics

My Lord oh
Holy Lord
Oh my God oh
Faze and China
Dey beyond oh

If you love somebody walk up to her and tell her you love am o
It does no crime, no crime at all
If you love somebody walk up to her and tell her you love am o
It does no crime, no crime at all

I be see this baby, she just dey worry my mind eh, my mind eh, my mind eh
(no b small thing oh eh)
I be wan talk to her but wicklow be hold me for mouth eh, for mouth eh, for mouth eh
(holy Lord)
One mind sey make i go, the other dey draw me back
Sey make i no go, no go, no go
She fit like me as i like am see
But i no know, no know, no know
So if you love somebody, abi you need that person badly
Just walk up to her
Oya go talk to her now

If you love somebody walk up to her and tell her, tell her how much you love her, tell how much you need am eh eh

If you love somebody walk up to her and tell her you love am o
It does no crime, no crime at all
If you love somebody walk up to her and tell her, tell her how much you love am, tell her how much you need am eh eh

This thing be happen to me
For one of my guy party eh, party eh
China, no be small thing oh eh
I be see this baby, she just dey smile at me
I decide to check am, my brother but i gat to leave am cos liver dey fail me
I no want gbege oh, gbege oh
I no know wetin dey her mind oh
She fit dey with her guy oh
Even if i try, my mind dey cut, because my liver dey fail me

If you love somebody walk up to her and tell am you love am eh
It does no crime no crime at all
If you love somebody walk up to her and tell am you love am eh
It does no crime no crime at all

She fit dey act like sey she tough or she dey carry face up
That one na shakara, she just dey yanga
Maybe her boyfriend dey beat am, abuse am
Dey mess her up
All she need na man, wey go love am the way she want
She wan know your mind, because you dey her mind, to love is not a crime, let it to very man

If you love somebody walk up to her and tell her you love am eh, it does no crime no crime at all

If you love somebody walk up to her and tell her you love am eh
(tell her how much you love am, tell her how much you need am)
It does no crime, no crime at all
If you love somebody walk up to her and tell her you love am eh
(tell her how much you love am, tell her how much you need am)
It does no crime, no crime at all

If you love somebody walk up to her and tell her you love am eh, it does no crime no crime at all
If you love somevody walk up to her and tell her you love am eh, it does no crime at all

Oh my God
I love this baby
I like this girl
And i wan talk to her

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment