Nissi joins Ajebo Hustlers’ ‘Kpos Lifestyle Vol. 1’ project on “Symbiosis” [+Lyrics]

Date 2021-07-24

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Off the new Kpos Lifestyle Vol. 1 project by Ajebo Hustlers is the Nissi-featured “Symbiosis” track produced by Orlando Magic. Watch the lyric video, read the lyrics, stream, buy the song.

Ajebo Hustlers Symbiosis

Ajebo Hustlers Symbiosis

Ajebo Hustlers – Symbiosis (ft. Nissi) (prod. Orlando Magic)

Lyric Video

Lyrics

Symbiosis whoo whoo
Chemical reaction
Love symbiosis whoo whoo
Chemical reaction
Issa two way thing
She lovin’ me and am lovin’ back
Issa two way thing
She givin’ me and I am givin’ back wooh woooh
Issa two way thing eeee she loving me and
I’m lovin’ lovin’ lovin’ !’m lovin’
Lovin’ !oving back kpossss
E get this kpalas wey dey burst my logo
How e happen bros I no know
I been think say na touch and follow
From wearing my facecaps to my socks and polo
She wanted banana and I gave her the plantain
She was moaning she was screaming my name
She wanted skushis and I gave her champagne
And for the morning she was making me pancakes
So i positioned light my cigar
She came through with a short white nikka
She come dey tell me make i chop life with her
Am like babe you are not my nigga
She said I dey craze I dey mad I dey bomboro cigar
She went on Instagram and unfollowed me bah
Cun dey tell me why I no come rumuokoro with her
That am supposed to be rockin’ customized polo with her
Symbiosis whoo whoo
Chemical reaction
Love symbiosis whoo whoo
Chemical reaction
Issa two way thing
She lovin’ me and am lovin’ back
Issa two way thing
She givin’ me and I am givin’ back wooh woooh
Issa two way thing eeee she loving me and
I’m lovin’ lovin’ lovin’ !’m lovin’
Lovin’ loving back
She dey do shakara and i love to pet am
When we dey nack we dey come together
We are bold together in the stormy weather
I dey do my duties I dey spend the cheddar
We dey pinpinidah pinpinidah
Pinpini pinpini pinpinidah pinpini pinpini pinpinidah pinpini pinpini pinpinidah hey ooh
Mhmm hmm hmm hmm doo doo doo doo doo
Aaah aah ah ah ah
Alright pamparum parum ba rumba dumm
I say I fit turn me to killer for your love and if I try jazz you I go turn speed you why we love of course
Cause the way you do your thing omo you too sabi bi
Number one as far as my has seen see
No matter what oh my vee vee
As I look around the world even overseas you too sweet
And na we get the chemistry
Everybody driving far and wide only to discover them
No fit get the energy to try to come between me and him
So don’t bother
I say na murder straight murder
To everybody wey loose guard
For your area make sure to mention
Na him I go ride off course
For your love for your love I give it all I give it all
Ohhh for your love for your love I give it all ooohh I give it all ooh haa haa
Rise and rise we no dey fallin and if we stumble at all
We still balance balance balance balance
Balance make my head to dey swell as we dey rocky rocky for here
Nothing dem fit do us my dear
Symbiosis whoo whoo
Chemical reaction
Love symbiosis whoo whoo
Chemical reaction
Issa two way thing

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Drop A Comment