Balloranking – Elevate (Audio, Lyrics)

Date 2022-06-05

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Fast-rising Nigerian act, Balloranking unveils the piece of music titled “Elevate”. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

Balloranking Elevate

Balloranking Elevate

Balloranking, a Nigerian singer and songwriter has released a new single titled “Elevate”.

“Elevate” is a song that passes a message to its listeners and also encourages them about the power, capability, and grace of God.

Balloranking – Elevate

Lyrics

Ahn, ahn-ahn, ahn
(Bhadman, Bhadman Rhedi)
Boy Ranking
Anywhere mi way, I go down on my knees and I pray for my needs
Jah listen to my heart
Amen to my prayers, I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I wan take do am
But, me never forfeit
‘Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist
So, I no fit rest but I be dey wait (wait)
It’s been a while I been dey meditate (been dey meditate)
I know say me I go elevate (elevate)
Tell me wetin shele? make I no dey underrate (make I no dey underrate)
Very soon, say the boy go elevate (go elevate)
Say amen to my prayers, make e no dey late
(Make e no dey late na)
To grace, me I go from grass
And I got different story for this class
In case you don’t know, my mission is to high
No be save me distance, na kaliba I dey find
Me, I stay strong even when me know say the journey long (even when me know say the journey long)
Me hustle more, I give no excuse (no excuse)
And I dey formin’ grind, awon, won re’ju (won re’ju)
One mind, I no say Baba dey my side
You know na big winnin’ if I make Mama Dada proud
Steady doin’ big things before I clock 35
Eh, eh-eh, eh
Anywhere mi way, I go down on my knees and I pray for my needs
Jah listen to my heart
Amen to my prayers, I dey do my thing
I know say some still dey doubt how I wan take do am
But, me never forfeit (forfeit)
‘Cause I know say wetin God no fit do, no dey exist
So, I no fit rest but I be dey wait (wait)
It’s been a while I been dey meditate (been dey meditate)
I know say me I go elevate (elevate)
Tell me wetin shele? make I no dey underrate (make I no dey underrate)
Very soon, say the boy go elevate (go elevate)
Say amen to my prayers, make e no dey late
(Sunshine on the Mix)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment