Barzini – Aisha (ft. Kheengz) (Audio, Lyrics)

Date 2020-10-14

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Barzini is here with “Aisha” featuring Kheengz. Listen, stream, watch the lyric video, buy, mp3 download and read the lyrics to the ZimboCrix-produced song.

Barzini Aisha

Barzini Aisha

On Aisha, its a Port Harcourt and Northern Nigerian collaboration, as Barzini features Hausa rapper Kheengz on the song.

Barzini – Aisha (ft. Kheengz) (prod. ZimboCrix)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/10/Barzini_-_Aisha_ft_Kheengz_dmca

Lyric Video

Lyrics

My baby softly whyne your waist(whyne your waist)
Make you take am easy sey time no dey(time no dey)
I want to lowoju Dangote(Dangote)
So my baby we go shokoloko bambose now
I say i waka everywhere everywhere in Africa
I never see another Woman way dey do me like AISHA
I say i waka everywhere everywhere in Africa
I never see another Woman way dey do me like AISHA
I love the way you smile like Bugs Bunny
Come take a hug honey
I will make you mine, i don’t care if e go cost money
My sugar Rush Bunny
I’m loving us Maami
I know you’ll laugh even though the joke is not funny
She no day form for me
Ready to die for me
Switch place anytime the reaper come for me
Ready to kill for me
That’s how she feel for me,
And if i need prayer she will go Mosque for me
I’m all yours anytime you want to take photo
Because of you i feel lucky i should play lotto
You bring the vibe maami
No need to fake mojo
Your body strings baby i could do a great solo
I’m all yours anytime you want to take photo
Because of you i feel lucky i should play lotto
You bring the vibe maami
No need to fake mojo
Your body strings baby i could do a great solo
My baby softly whyne your waist(whyne your waist)
Make you take am easy sey time no dey(time no dey)
I want to lowoju Dangote(Dangote)
So my baby we go shokoloko bambose now
I say i waka everywhere everywhere in Africa
I never see another Woman way dey do me like AISHA
I say i waka everywhere everywhere in Africa
I never see another Woman way dey do me like AISHA
YFK
Ah e Ah e Aisha na
Feel the spark kaman ashana
You is like a work of art a genre
Round town for your matter a shoe shiner
Bless the day da an kikiro ki
It’s no longer new ai kin sani ina sonki
Let’s set that P in a lowkey
Love the way kina girgiza kwankwason ki
Kinda hard for me to depict her
Always cover head to toe but i still pick her
Something about her eyes when it flickers
Take a few peeks then i got the big picture
Ni da ke we exclusive (Yh)
Shoot my shot no excuses
I could be your King in the north kamar Sanusi
But the more i try the more she become elusive
My baby softly whyne your waist(whyne your waist)
Make you take am easy sey time no dey(time no dey)
I want to lowoju Dangote(Dangote)
So my baby we go shokoloko bambose now
I say i waka everywhere everywhere in Africa
I never see another Woman way dey do me like AISHA
I say i waka everywhere everywhere in Africa
I never see another Woman way dey do me like AISHA

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment