Basketmouth – December (ft. Ceeza Milli) (Audio, Lyrics)

Date 2020-12-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the Yabasi album by Basketmouth is “December” featuring Ceeza Milli. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Duktor Sett.

Basketmouth December

Basketmouth December

Basketmouth – December (ft. Ceeza Milli) (prod. Duktor Sett)

Lyrics

Girl I go love you January to December
Cos your love dey make me mental
Na only you go change my life
Girl I go love you January to December yeh
Cos your love dey make me mental
Na only you go change my life
See I no mind o I no mind
If you give me something make I chop
Cos I know say only you fit be my wife
See I no mind o I no mind
If you give me something make I chop
Girl you know say me I no go ever waste your time

As a Bad man this, Bad man that
Never never see any girl like you
Say na only me wey dey ginger you
Anything wey you want o my girl I go do
They say make I show you what a Bad man do
I no mind I no go change for you
Cos na your body they trigger me
Oya whine that thing like you do
Your body causing confusion wo wo
Causing confusion
Till the end of time I belong to you my boo
Your body causing confusion wo wo
Causing confusion
Till the end of time I belong to you my boo

Girl I go love you January to December
Cos your love dey make me mental
Na only you go change my life
Girl I go love you January to December yeh
Cos your love dey make me mental
Na only you go change my life
See I no mind o I no mind
If you give me something make I chop
Cos I know say only you fit be my wife
See I no mind o I no mind
If you give me something make I chop
Girl you know say me I no go ever waste your time

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *