Basketmouth – One Bo (ft. Umu Obiligbo) (Audio, Lyrics)

Date 2020-12-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Basketmouth is here with the Yabasi album and off it is “One Bo” featuring Umu Obiligbo. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Duktor Sett.

Basketmouth One Bo

Basketmouth One Bo

Basketmouth – One Bo (ft. Umu Obiligbo) (prod. Duktor Sett)

Lyrics

Do do do li do di do do li do
Eih ehh ah
Eh eh eh eeh

After a stressful day
I decided to go and cool my temper
Papa benji give me one bo
A plate of pepper soup
Make we jolly dey go go go

E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah

I no go fit kill myself o
Pablo no do pass like this
E gbesia nbo lu ru ajo nwanyi weta
E cheta ?no nulo ga ka gi nmuo
I no go do pass myself o
Papa benji make we jolly dey go go go
Eh papa benji make we jolly dey go

Papa benji give me one bo
A plate of pepper soup
Make one jolly dey go go go o
Chaii
E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
Nsii e fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah

My brother no do pass yourself
Cos problem no dey finish at all
Abeg flex your life
Kasala no dey finish brother
Papa benji nwetele m one bo
E welu oku anu make I use cool my temper
Chai

E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment