Boy Spyce – Destiny (Audio, Lyrics)

Date 2022-04-19

Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music

Boy Spyce, off His self-titled project, unveils the new Andre Vibez-produced piece of music titled “Destiny”. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Boy Spyce Boy Spyce

Boy Spyce Boy Spyce

Mavin Records rising star Boy Spyce has labelled his new single tagged “Destiny“, an exceptional hit track filled with outstanding vocals and lyrics that will keep you captivated.

Boy Spyce – Destiny (prod. Andre Vibez)

Lyric Video

Lyrics

Vibes

Person work hard
You dey call am grace
When you dey sleep
E dey work for rain
I no wan talk before dem go say
This small boy you don come again
I wan get money like dangote oh
Go hustle shey you no dey shame
Only you one osato break coconut water for your head

[Chorus]
E be destiny
Man no go fit change destiny
Tamper not with destiny
Osalobua be blessing me oh oh
Yee
Osa no henrumwun
Man no go fit change destiny
Tamper not with destiny
Osalobua be blessing me oh oh
Yee Yee oh

[Verse 1]
7 days na im make a week
No be jazz, e no be magic
E dey clear, dem wash am with Jik
To build house, you must lay your brick
You spend money on top opoho oh
After that na ogogoro
You think say you dey feel the groove
You no know say you dey plan your coup
After you don realize say
All of these things no be life eh
Destiny no go come meet you for house eh
Iyee ye ye ye

[Pre-Chorus]
Person work hard
You dey call am grace
When you dey sleep
E dey work for rain
I no wan talk before dem go say
This small boy you don come again
I wan get money like dangote oh
Go hustle shey you no dey shame
Only you one osato break coconut water for your head

[Chorus]
E be destiny
Man no go fit change destiny
Tamper not with destiny
Osalobua be blessing me oh oh
Yee
Osa no henrumwun
Man no go fit change destiny
Tamper not with destiny
Osalobua be blessing me oh oh
Yee Yee oh

[Refrain]
After you don realize eh
All of these things no be life eh
Destiny no go come meet you for house eh
Iyee ye ye ye
After you don realize eh
All of these things no be life eh
Destiny no go come meet you for house eh
Iyee ye ye ye
Eh oh
Iye oh Iye oh Iye oh

[Outro]
Even now now
I no know wetn i wan just do
My eye just dey red
I just dey feel weak
I don drink 3 keg of water
I don even take em, em
I don even still drink em
– with salt and water
I don break coconut water for my head
My head never still come down
All my body dey hot
All my body dey shake

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment