Boy Spyce – Folake (Audio, Lyrics)

Date 2023-01-25

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Boy Spyce releases the new “Folake” song produced by Sparrq. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Boy Spyce Folake

Boy Spyce Folake

Boy Spyce – Folake (prod. Sparrq)

January 27, 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Mavin Global Holdings

Lyric Video

https://www.youtube.com/watch?v=GrINTcxQam0

Lyrics

Oh Oh
Folake don pompous
She don dey drive Brabus
So she no dey talk to us again
She no dey come campus again

Them say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her Kini dey cause virus oh oh
They just dey talk jargons…

Cos na she
Wey dey make my heartbeat
Na she make my heartbeat o
She wey make my heartbeat o
My heartbeat o
She make my heart beat oh oh oh
She make my heartbeat oh

+Comment

Drop A Comment