Burna Boy – Common Person (Audio, Lyrics, Video)

Date 2023-01-30

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Burna Boy unveils the new DK-directed music video for the “Common Person” track produced by Telz. Listen, stream, read the lyrics, buy the song, mp3 download.

Burna Boy Common Person

Burna Boy Common Person

Nigerian superstar Burna Boy has released the official video for his latest single, “Common Person.”

In one of Burna Boy’s favourite songs from his recent album, he describes himself as someone who undertakes chores and responsibilities.

The song, “Common Person,” was produced by Telz and it was taken from Burna Boy’s sixth studio album, “Love, Damini.”

Check out the colourful video directed by DK. It has some lovely choreography, sampling his GRAMMY award and deciphers Burna Boy’s message.

Burna Boy – Common Person (prod. Telz)

https://www.youtube.com/watch?v=Y0SREUni2V8

8 July 2022
1 Song, 3 minutes
℗ 2022 Spaceship Entertainment Ltd.

Watch Video

Lyrics

[Intro]
(Fun—)
(Funkula)

[Verse 1]
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

[Verse 2]
Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

[Verse 3]
Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

[Instrumental Break]

[Chorus]
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment