Chike – Bad (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-27

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

The Brother’s Keeper: Chike unveils the “Bad” song produced by Saszy Afroshil, mixed and mastered by Tee-Y Mix.

Chike The Brother’s Keeper

Chike The Brother’s Keeper

Chike – Bad (prod. Saszy Afroshil)

Lyrics

I no fit do am
I no get that kain mind

If I come complain to you
Say my baby do me bad
Ignore (Sho n gbo)
If I tell you say she don set me on fire
Let me burn
Ignore (Sho n gbo)
The other day when you talk to me finish
The other day when you talk to me finish
I go back to my lover
I tell am say I love am
The other day when you talk to me finish
The other day when you talk to me finish
I go back to my lover
I tell am say I love am

Don’t tell me to leave my baby
I no fit do am
I no get that kain mind
Don’t tell me to leave my baby (I no fit e o)
I no fit do am
I no get that kain mind

Make I go settle
I dey go settle
Me wey do tatto
How I wan do cancel (How I wan do cancel)
No dey talk nonsense
Are you making sense
Shey you want make I pick offence
Make I just confess

The other day when you talk to me finish
The other day when you talk to me finish
I go back to my lover
I tell am say I love am
The other day when you talk to me finish
The other day when you talk to me finish
I go back to my lover
I tell am say I love am

Don’t tell me to leave my baby
I no fit do am
I no get that kain mind
Don’t tell me to leave my baby
(I no fit e o)
I no fit do am
I no get that kain mind

If I come complain to you
Say my baby do me bad
Ignore (Sho n gbo)
If I tell you say
She don set me on fire
Let me burn
Ignore (Sho n gbo)
I dey go settle
Make I go settle
Me wey don do tattoo
How I wan do cancel (How I wan do cancel)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment