Chike – Zamo (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-26

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Of the new The Brother’s Keeper project by Chike is the Lord Sky-produced by “Zamo”.

Chike The Brother’s Keeper

Chike The Brother’s Keeper

Chike – Zamo (prod. Lord Sky)

Lyrics

Yeah
Yeah
Yeah

Do you remember when we meet I was balling
Anything wey you want o
I’d do for you
Do you remember when you wake in the morning
Anywhere wey you wan go
I dey carry you go
Oya wait
What if things come change
What if I no get money as I take get before
Baby wait
What if things come change
What if we no fit jolly as we dey do before

If I fall shey you go dey here with me
If I fail shey you go dey here for me
If things change shey you go dey here for me
I really want to know
I just say make I ask
Asikwam k’amalunu
Zamo, zamo
Asikwam k’amalunu
Zamo, zamo

I just wanna know
Make you tell me make I know
Are you the type wey dey come and go
Are you the type wey dey come and go
I just wan dey sure
About to give you all my love
And if I blind you go be my eye
Oh if I dey for trouble would you show up on time

If I fall shey you go dey here with me
If I fail shey you go dey here for me
If things change shey you go dey here for me
I really want to know
I just say make I ask
Asikwam k’amalunu
Zamo, zamo
Asikwam k’amalunu
Zamo, zamo
I really want to know
Zamo, zamo
Asikwam k’amalunu

Zamo, zamo

I got this one thing on my mind
If I dey ask you na because I wan know
Answer me this one thing
Answer me this one thing
If I fall shey you go dey there for me
(Shey you go dey there for me)
If I fail shey you go dey there for me
(Shey you go dey there for me)
Oya answer one time
Shey you go dey there for me

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment