Danny S – God Abeg (ft. Portable) (Audio, Lyrics)

Date 2023-01-26

Category Naija Songs, New Music

Nigerian street hop singers, Danny S and Portable collaborate on the new “God Abeg” track. Listen, stream, buy the track, mp3 download.

Danny S God Abeg

Danny S God Abeg

Danny S – God Abeg (ft. Portable)

1 Song, 3 Minutes
January, 2023

Lyrics

God a beg God abeg God abeg ooo.
Omo olalomi agerin oo
dem call me portable baby oo
I say GOD no be man anything u want u go talk,
double double ni o she baba GOD no dey cap,
person wey work must chop
Yasin everything is on GOD,
ge ge ge ko dun ko pe
Lola Santiramoni moti gboro ooo shase ko tun gba
Owo ooo ire ko was mi wale oo
ti iponju ba kpo lapoju,
olemu born again seso GOD abeg
GOD abeg,
GOD abeg ooo mi oni shishi lapo,
make I no carry last oo
shower shower blessing,
GOD abeg ooo
GOD abeg,
GOD abeg,
GOD abeg ooo
mi oni shishi lapo,
make I no carry last oo
shower shower blessing,
GOD abeg o ireti pipe oma mu okan
Le oo sugbon
I get e believe moni igbagbo if there’s no one to hold your hand,
put am for pocket nothing we want wey
GOD never do alihamdulilia oo,
ara un be ti mo Fe da mi o
Fe lo ya Owo ti mi o
Le dapada ooo mi o
Fe he oye alakada oo ebi pa pepe o pa pepe,
won ma pa pepe iro wo pa pepe,
won ma pa pepe iro
GOD abeg
GOD abeg
GOD abeg ooo,
mi oni shishi lapo,
make I no carry last oo,
shower shower blessing
GOD abeg oo
GOD abeg
GOD abeg
GOD abeg oo
mi oni shishi lapo,
make I no carry last ooo,
Shower shower blessing,
GOD abeg ooo you no get shingbaka,
alaye …
lobaka sokoto kpekpe is a
Nika oo omo garri is a water oo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment