Davido – Feel (Audio, Lyrics)

Date 2023-03-31

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Listen to “Feel,” the second piece from Davido’s 17-track album tagged Timeless. The song was produced by Blaise Beatz. Listen, stream, buy the song, mp3 download.

Davido

Davido

Davido – Feel (prod. Blaise Beatz)

31 March 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Davido Music Worldwide Limited under exclusive licence to Sony Music Entertainment UK Limited

Lyrics

[Pre-Chorus]
I be on the phone
Calling you tonight
I wan make you show
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I’ll be alright

[Chorus]
Forever
On my laptop (ayah)
O maa gba, o maa kẹ’tan
Ibebe idi e, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

[Verse]
I’ve talking to myself
And I no even notice
Shey na me feeling like a zombie
She dey shoot like Chuck Norris
The way she put her body down
You got me falling truly
I just touch down
Wanna see you now

[Pre-Chorus]
‘Cause I bе on the phone
Calling you tonight
I wan make you show
Makе we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I’ll be alright

[Chorus]
Forever
On my laptop (ayah)
O maa gba, o maa kẹ’tan
Ibebe idi e, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

[Outro]
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment