Davido – Unavailable (ft. Musa Keys) (Audio, Lyrics)

Date 2023-03-31

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigeria’s Afrobeats powerhouse, Davido features Musa Keys on the song, “Unavailable”. The piece of music from the Timeless project was produced by Magicsticks. Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Davido Unavailable

Davido Unavailable

Davido – Unavailable (ft. Musa Keys) (prod. Magicsticks)

31 March 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Davido Music Worldwide Limited under exclusive licence to Sony Music Entertainment UK Limited

Lyrics

Baddest
You know
Eh, eh, eh, eh

I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dem see me)
I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dey see me)
I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dey see me)
I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dey see me)

And I sorry for who
Who won gbe my matter s’ori
I’m only human, make no body para o
Sey I carry woman
Ṣe na man wey I for carry
Fuck all the rumours
Abi e get when I talk sey I be pastor

Hmmm
Yeah, yeah

You know, you ohhhh
[?]
If it’s not owo ohhhh
(I can’t talk)
Call, owo ni koko
(Koko)
Oga ade, dey your dey
Me I dey for the dey
I’m unavailable

I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dem see me)
I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dey see me)
I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dey see me)
I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dey see me)

[?] my life
I don’t have no time [?]
Come see me shinning
Got to many girls on my IG
I’m changing my life o
[?]
She got me going

I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dem see me)
I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dey see me)
I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dey see me)
I’m unavailable (unavailable)
Dem no dem see me (dey see me)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment