Davolee – “Love” [Audio, Lyrics, Video]

Date 2021-05-23

Category Lyrics, Lyrics Video, Music Video, Naija Songs, New Music

Nigerian rapper, singer, Davolee premieres The Emperor-directed visual for the “Love” track produced by Crespin Beatz. Watch the video, listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the song.

Davolee Love

Davolee Love

Davolee is here again to whet our appetite with this soulful vibes titled “Love”, Which touches all areas of our daily life needing perfection.

Davolee – Love (prod. Crespin Beatz)

Lyrics

Mama i go show you love gan

Even if na emoji

papa aah ah ah ah ah (krrr)

Naughty by nature from my day one

You know WC no be shalanga

E go shock you say Don Jazzy sabi you

If Drake put you on

Many many time i dey labour

Cos you no go chop if you no be dagbana

Cos for this jungle the patient dog e no dey see bogoo

Ye! omo if you show me love (love)

i go show you love gan

no be everybody lucky

some people dey lackii brother love

Omo if you show me say you sweet

I go show you bubble gum

Even if i be Gomina lo la

i can’t forget where i am coming from

Omo if you show me love (olorun)

I go show you double gan, bobo

If you show me shopona

Then you’ll know Jesus is lord

You know i could somebody now be gone

But everybody still dey sung this song

aah aah aah

Now you know the boy is a god

Many people still dey miss the point

Thinking am here to compete

Middle fingers to your feelings

if you no dey get the money shift

Lyric Video

Watch Music Video

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment