D’Banj – “Avocado” (ft. Burna Boy, Cheeky Chizzy) [Audio, Lyrics]

Date 2021-10-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Bangalee, D’Banj unveils “Avocado” with Burna Boy & Cheeky Chizzy. The song off His new project was co-produced by Cheeky Chizzy & Ritzybeat.

D’banj Avocado

D’banj Avocado

On the single, he teams up with Grammy Winner Burna boy and CheekyCHizzy

The song “Avocado” was taken from D’Banj’s latest extended play project, ‘Stress Free, Chapter 1‘ which houses 8 tracks in total.

D’Banj – Avocado (ft. Burna Boy, Cheeky Chizzy) (prod. Cheeky Chizzy & Ritzybeat)

Lyrics

[Intro: D’Banj]
Sweet like avocado

[Verse 1: Burna Boy]
Shey you no know say I dey ataya
I swear to god your body na fire
This night I go call you
Cause you just stand right and your body move
I go shine my light on your body too
Understand wetin I go hanhan

[Verse 2: D’Banj]
See I met this sexy girl for London (London)
And she made sure that I saw her bum bum bum (hmm!)
By the look of things we’re gonna be here till the break of dawn
Oooh, should I stay
Should I go
Should I run o
I don’t know

[Chorus: D’Banj]
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado (Ha!)

[Bridge]
Omoge omoge jeje oh
Shumoshe Shumoshe, jeje oh
Omoge omoge jeje oh
Shumoshe Shumoshe, jeje oh

[Chorus: D’Banj]
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet likе avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)

[Verse 3: Burna Boy]
The lady tеll me say she want me make I chop her for my dinner
Should I stay or should I go
Oh how would I know
Oh oh, oshe abamijo o
Oh how would I know
Oya shey jeje
Everything else de on check
Oya shey jeje
Pretty lady no wan let me go
Should I stay
Should I go
Should I leave
I don’t know
Should I stay
Should I go
Should I leave
I don’t know, yeah

[Chorus: D’Banj]
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado

[Verse 4: Burna Boy]
Just a moment of silence
Your body killing everything
If you dance I go gbe body (gbe body eh!)
And you know say I don shayo o
E don tey wey I de find you o
Last time you play me wayo
If na to fly I go fly o
But you dey form baba fryo o
You go de pose
Me I no de sleep
Give you anything, I go treat you like a queen
Do it for the culture
Anyhow e be
Just because you sweet
No surrender, no retreat
If you put it on me, girl you so fine
No dey waste time, I don’t know why
Me I tell you no lie
I go all night all night all night

[Chorus: D’Banj]
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado
But, avocado (hmm!)
Avocado (Ha!)
Avocado
Sweet like avocado

[Outro: D’Banj]
Mo wa talented, yes mo wa gifted
Mo tu wa endowed, mo ye gbe lifted
I’m the CEO, of the koko
When you see me, come take a photo (heh!)
African rockstar, I am the banga, ayamatanga (hmm!)
However whenever, in any weather, the koko go enter

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment