Dice Ailes – Monica (Audio, Lyrics)

Date 2022-06-08

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer, Dice Ailes is back with “Monica” off His new body of work. Listen, read the lyrics, stream, buy the song.

Dice Ailes Monica

Dice Ailes Monica

The sensational single, ‘Monica’ was part of his recently released project, “Ladies First” EP. ‘Monica’ is a song that talks about love as Dice Ailes deliver sensational vocals in the song.

In addition, the latest project ‘Ladies First‘ consists of 6 solid tracks featuring Tiwa Savage and Kaydy Cain.

Finally, we expect one more project from Dice Ailes as he earlier announced in an interview with City FM’s Melody Hassan

Dice Ailes – Monica

Lyrics

Yeah
I need a baby wey go comfort me o
wey no go come fight me o
wey go come ride me oh yeah
Girl wey go come spice me up
way no go come spite me
balance beside me oh yeah
Lord no go judge me with my sins
Cause these streets too cold
it fit to make man sneeze yeah
Na why I ginger this my p
I dey on my knees yeah
oh wo wo wo wo
I need a baby wey go cool my mind
(yeah)
Say I need a baby wey go cool my mind
(Yeah)
Only Monica wey fit cool my mind
Cause when I give her she dey
And when she give me
she dey oh wo wo wo wo
I just might just I wan I fit
I fit to give all my money to Monica ohh
To Monica ohh (yeah yeah)
I just might just I wan I fit
I gots to give all my money to Monica ohh
Monica ohh
My Monica oh
My Monica ohh
My Monica ohh
My monica ohh
My Monica oh
My Monica ohh
My Monica ohh
My monica ohh

Tell me say
I fit to go meet another lady ohh (uh yeah)
I fit forget say say you show me love on a daily (uhh yeah)
Tell me say I fit forget the promises I made to you baby
Tell me say I fit to leave you one day
But na only you wey fine for my eyes
Only you for my mind
Only you all the time
Monica oh monica oh
only you for my eyes
Only you for my mind
Only you all the time
Monica oh monica oh

Butter for my bread
Sugar for my tea
Cockroach for my cupboard baby
Water for my sea
(I no go do you monica lewisky)

Out of sight out of mind
I hope say you no mind
Is you down to ride?
When I’m on the grind
When you dey for naij,
when I dey for jand
shey you no go sly?
Shey you no go sly me?
With a n**** on the side yeah
When I’m getting to this guap yeah
If I do not get this paper
I’ll be going out my mind (yeah)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment