Dotman – Naija (Audio, Lyrics)

Date 2020-10-07

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Dotman is out with “Naija” in protest of #EndSarsNow. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Kitoko sound.

Dotman Naija

Dotman Naija

Dotman lends a voice to remind the government of the current situation in the country and what the youths go through in the hands of their own brothers who were called to protect them.

The Talented artiste with so many hits to his name talks about Police Brutality, Xenophobia, Bad Governance, Rape, Poverty, Corruption and lots more on the Kitoko sound produced song titled Naija.

Dotman – Naija (#EndSarsNow) (prod. Kitoko sound)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/10/Dotman_-_Naija_EndSarsNow_dmca

Lyrics

I no Gee
I no get Laptop
I dey my lane, i no dey find trouble (oh my God o)
I wear my jeans
I wear tight top
Catarrh do me, I go buy TomTom

As I dey Go ooo
La won Sarz ba mu mi
Won bere si ni bu mi
Won ni mo jo omo Yahoo
Mo lanu mo sey wawu
Bi mo shey fe ma claim Right mi, lo ba left mi
O lowo kan Opolo mi reset ni
(Igbaju oloyi)
Them collect my Iphone
Won gbe mi si inu Danfo oo

Olohun gbo eleyi o wa pa
Shey o ye ka ri olopa ka ma japa
Them tell me say make i do transfer
La yi’se la yi ro, e jo ki gan la fa
E ti search apo mi, e ba igbo ni be
E wo phone mi, e ri anything, iyin duro n’be
(Kilode)
O ti di esu bayi, o ti di ogun bayi
Ki ni mo shey bayi, ti e shey na mi bayi

I no Gee
I no get Laptop
I dey my lane, i no dey find trouble (oh my God o)
I wear my jeans
I wear tight top
(Am very disappointed)
Catarrh do me, I go buy TomTom

As I dey Go ooo
La won Sarz ba mu mi
Won bere si ni bu mi
Won ni mo jo omo Yahoo
Mo lanu mo sey wawu

Oga police ye, weytin be this ye
Oya make we go station
To collect money na ehm be your intention
You no tell me my crime, you wan collect e bribe
No no, I no go drop shingbanyi
If you want to fire me, fire me make i pa

Why all these harassment
For country wey getti Government
Our mumu don do, our mumu don do
Before them leave me na my padi come through
Tori bi mo shey dress, mo su Cell, mo lo one day,
Mo san 1oBail ki Iya ma je mi

I no Gee
I no get Laptop
I dey my lane, i no dey find trouble (oh my God o)
I wear my jeans
I wear tight top
(Am very disappointed)
Catarrh do me, I go buy TomTom

As I dey Go ooo
La won Sarz ba mu mi
Won bere si ni bu mi
Won ni mo jo omo Yahoo
Mo lanu mo sey wawu

Naija Say No to Police Harassment
Say No To Corruption
Say No To Poverty

Effective Change that all we want for Nigeria

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment