Erigga – The Goat (Audio, Lyrics, Video)

Date 2023-02-01

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

From the deluxe version of Erigga’s The Lost Boy project comes the music video for the track, “The Goat.” Listen, stream, read the lyrics, buy the song, mp3 download.

Bad Boy Timz Faya

Bad Boy Timz Faya

Erigga – The Goat

December 9, 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 ATTW / distributed Under Exclusive License to Greatness Musiq

Lyrics

habegOmo steady blazing my menhPaper boiThis stuff is becoming easy menh too easyhabegBaby dance with the goatThe goat when dey feed una goatgoat when your goat wan dey goatYour goat know e goat She fit no tell you eyaShe wan fuck the goat, the goat when dey feed una goatThe goat when dey goat una goatYour goat know e goat e fit no tell you na me be the goatBurburry silk anytime paper pull upKale no get patience bye bye good luckYour pussy no be good luck na money we find hereLouis Vuitton collaboration with nike airGive her goyard if she go hardLost boy wan chop no let am go badDischarge toke call gate for beckieEverybody Dey fuck every body na so e be for LekkiSame kale when no date me cos I no get rideNai det judge me waka say say the boy too get prideYou no fit turn me to Kanye we no dey beg youWho dey sleep for hellfire no dey wear shoeBaby dance with the goatThe goat when dey feed una goatgoat when your goat wan dey goatYour goat know e goat She fit no tell you eyaShe wan fuck the goat, the goat when dey feed una goatThe goat when dey goat una goatYour goat know e goat e fit no tell you na me be the goatWake up early morning light my igboOya your transfer don go Okpo come dey goI need time to arrange how my day go goYour uber dey down pull my Burberry poloHow I dey live my life e no concern you bros(e don tay i lost) e no concern you brosErigga na talent dem no dey argue amNo big feature for the album but everywhere burstIf no be money you dey talk e dey hard meTo concentrate na why I no dey pick your callnobody hustle reach man when no like to begwatin dey breed disrespect na ‘‘make dem shake my leg’‘you see that word see finish na very big buffetonly you dey serve your self na free you no dey payKing of contentWan follow me drag how much your label budgetBaby dance with the goatThe goat when dey feed una goatgoat when your goat wan dey goatYour goat know e goat She fit no tell you eyaShe wan fuck the goat, the goat when dey feed una goatThe goat when dey goat una goatYour goat know e goat e fit no tell you na me be the goatThis na the third you dey say your bro dey rapI understand but no be that one bring me comeI just wan do champagne enjoy follow fine girl danceYou no understand na enjoyment nai bring me comeSo many fine girls here follow one her lineNyash dey shake exactly Watin bring me comeNa club I come no be artiste I find come signYou no understand na enjoyment tai bring me come na me be the goat

Tags
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment