Fiokee – I Cannot (ft. Yemi Alade) (Audio, Lyrics)

Date 2022-01-15

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the new MAN project by Fiokee come the Yemi Alade-assisted track, “I Cannot”, produced by DJ Coublon. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Fiokee I Cannot

Fiokee I Cannot

The 14-track album features the likes of T-Classic, Jean & Alex, Nelson Freitas, Masterkraft, Bella Shmurda, Yemi Alade, Guchi, Kelvyn Boy, Ric Hassani, Klem, Peruzzi, Layydoe, The Cavemen, Umu Obiligbo, Maua Sama, Lirical, Simi, Oxlade, D-Black, Sefa, Vector, Nosa and Ada Ehi.

Fiokee – I Cannot (ft. Yemi Alade) (prod. DJ Coublon)

Lyrics

Oh nanananana
Iyo oh iyo oh iyo oh (ay)
Iyo oh iyo oh iyo oh
Baby sweet than I thought
Only meat for my pot oh
He put me on the dot

To live am I cannot
Whatever they like they can talk
I don enter I no dey commot oh
No be wetin them fit settle for court
To live am I cannot
I don finally see love oh I no go let am go

Finally see love oh, I no go let am go
Oh baby, I don finally catchy love oh I no go let am go
Finally catchy love oh, I no go let am go
E be you my desire (sire, sire)
Kerosene for my fire (fire)
When you look in my eye a

E dey high likey manya (manya)
Baby sweet than I thought (aha)
Only meat for my pot oh (aha)
He put me on the dot
To live am I cannot
Whatever they like they can talk

I don enter I no dey commot oh
No be wetin them fit settle for court
To live am I cannot
Iyo oh iyo oh iyo oh (alelelelele)
Iyo oh iyo oh iyo oh

Baby oh baby eh baby oh oh baby oh oh
Baby oh baby eh baby oh oh baby oh oh
Finally catchy love oh, I no go let am go
I don finally see love oh, I no go let am go
Finally see love oh, I no go let am go
I don finally catchy love oh, I no go let am go

Finally catchy love oh, I no go let am go
Baby oh baby eh baby oh yeh yeh
Baby baby baby yeh yeh
Yemi Alade ooh ooh ooh
Fiokee yeh yeh yeh

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment