Fireboy DML – Ashawo (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-09

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Fireboy DML, off His new PLAYBOY project unveils the song, “Ashawo” produced by Telz.

Fireboy Dml Playboy

Fireboy Dml Playboy

Fireboy DML – Ashawo (prod. Telz)

Lyrics

Mutumina, wetin dey prah?
Wetin dey sup oh? I want to ya
You too dey prah, you too dey form
Shey make I chop oh, before e sha, ah?
No be my fault oh, na shayo (no be my fault oh, na shayo)
Na all of us be ashawo (na all of us be ashawo)
If I cheat on you, I’m sorry (If I cheat on you, I’m sorry)
And, if you cheat on me, no worry (and, if you cheat on me, no worry)

If I cheat on you, I’m sorry, yeah (If I cheat on you, I’m sorry)
I apologize
Say, I do anything for your back, baby
When I no dey mad
I go shaperly go and come back, ehn-ehn
No be my fault say I famous oh
Make I no cast for Lagos oh
If the girls dey call my name, I go gbe body oh
Ah-ah, ahh
No be my fault oh, na shayo (no be my fault oh, na shayo)
Na all of us be ashawo (na all of us be ashawo)
If I cheat on you, I’m sorry (If I cheat on you, I’m sorry)
And, if you cheat on me, no worry (and, if you cheat on me, no worry)
No be my fault oh, na shayo (no be my fault oh, na shayo)
Na all of us be ashawo (na all of us be ashawo)
If I cheat on you, I’m sorry (If I cheat on you, I’m sorry)
And, if you cheat on me, no worry (and, if you cheat on me, no worry)
No be my fault oh, na shayo (no be my fault oh, na shayo)
Na all of us be ashawo (na all of us be ashawo)
If I cheat on you, I’m sorry, yeah (If I cheat on you, I’m sorry)
Wetin I dey find for Fatima wey my Shima no get?
Wetin I dey find for Amaka wey my Shima no get?
No be my fault say I famous oh
Make I no cast for Lagos oh
If the girls dey call my name, I go gbe body oh
Ah-ah, ahh
No be my fault oh, na shayo (no be my fault oh, na shayo)
Na all of us be ashawo (na all of us be ashawo)
If I cheat on you, I’m sorry (If I cheat on you, I’m sorry)
And, if you cheat on me, no worry (and, if you cheat on me, no worry)
No be my fault oh, na shayo (no be my fault oh, na shayo oh)
Na all of us be ashawo (na all of us be ashawo)
If I cheat on you, I’m sorry (If I cheat on you, I’m sorry)
And, if you cheat on me, no worry (and, if you cheat on me, no worry)
No be my fault oh, na shayo (no be my fault oh, na shayo)
Na all of us be ashawo (na all of us be ashawo)
If I cheat on you, I’m sorry, yeah (If I cheat on you, I’m sorry, yeah)
Na shayo oh
Na ashawo oh

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment