Fireboy DML – King (Audio, Lyrics, Video)

Date 2019-09-17

Category Lyrics, Music Video, New Music

Listen, Download Mp3, Get Full-Text Lyrics and Watch the official Video to KING by Fireboy DML. The song was produced by Echo with its video directed by TG Omori.

Fireboy - King

King‘ is Fireboy‘s latest raving song, it took over the internet immediately it leaked out of YBNL’s. Due to the wide acceptance and popular, Fireboy comes with the official video for the cool mid-tempo jam with catchy lyrics and addictive vibe, produced by Echo.

On this crispy video shot by TG Omori, Fireboy pull up in a white Rolls Royce. He shows off his cool Bad Boy mood, fine boy wey con sabi sing again.

Fireboy DML – King (prod. Echo)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2019/09/Fireboy_DML_-_Kingdmca

Watch Video

LYRICS

Intro;
Fireboy here soo… nanana
Go go sholli pull up in the backside.. Go

Verse 1
Gbe mi s’ori bi gele
I’m a king ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me, see gbege
(mogbe)
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget, see gbagbe
Me i be complete package
Ohh ohh

Pre Chorus;
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Chorus;
Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba

Verse 2
Wetin you need bebe
I get sauce get juice bebe
I get everything for you bebe
(as long as you dey)
Bad boy wey you no fit use play game
I be king ma fi mi sere
Girl you know, so ma lo farawe
Farawe eeeeh

Pre Chorus;
Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love, no

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Chorus;
Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba

Outro
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me weytin u need again

So’fumi ki lo tu fe
Ki lo tu fe ki shey fu ee

Sholli pull up in the back
Fireboy dey here so
Sholli pull up in the back
Go ahn Go
Sholli pull up in the backside

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

4 Comments
  1. Peter john says:

    Extemely awesome

  2. Peter john says:

    Fabolous

  3. Peter john says:

    Yea! bro we are kings

  4. Onyeka Chibueze says:

    Amazing… Fireboy killing me… Nice website
    …. I was referred here by Justnaijabase.com

Leave a Reply to Peter johnCancel reply