Flavour – Odoyewu (Audio, Lyrics)

Date 2020-12-25

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the Flavour of Africa album by Flavour is “Odoyewu”. Listen, stream, buy, mp3 download, read the lyrics to the song produced by SPAX.

Flavour Odoyewu

Flavour Odoyewu

Flavour – Odoyewu (prod. Spax)

Lyrics

Every morning when I wake up
E be you wey I dey think of o
You too fine without makeup
I dey thank the Lord for giving you to me
My money don come o
And I can’t wait to spend it o
Go with you Odo e
Omalicha baby
My money don come o
There’s no better way to spend it o
Am with you Odo e
Odoyewu
Scatter my heart
Roll am for me eh, make I load your account o
Odoyewu
Scatter my heart o
Roll am for me eh, make I load your account o
You know I gat you
Ye e e asa
Nobody but you
Ye e e asa
I be your rice you be my stew
Ye e e asa
You know say if I talk I dey do
Ye e e asa
You no need maggi
You no need curry
Everything just dey sweet like this
You no need pepper
You no need rhyme
I love you the way you are
Odim n’obi mo
Omalicha baby
My money don come o
And I can’t wait to spend it o
Go with you Odo
Omalicha baby
My money don come o
There’s no better way to spend it o
Am with you Odo e
Odoyewu
Scatter my heart
Roll am for me eh, make I load your account o
Odoyewu
Scatter my heart
Roll am for me eh, make I load your account o
Like the stars like the rainbow
You lighten up my life always
For? No go ever say go
Cos you no dey taya me
Girl you keep surprising me
And I no go taya you
Me I go surprise you too
Omalicha baby
My money don come o
And I can’t wait to spend it o
Go with you Odo
Omalicha baby
My money don come o
There’s no better way to spend it o
Am with you Odo e
Odoyewu
Scatter my heart
Roll am for me eh, make I load your account o
Odoyewu
Scatter my heart
Roll am for me eh, make I load your account o
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

1 Comment

Drop A Comment