FloWolf, Dremo & Mayorkun – On A Jay (Audio, Lyrics, Video)

Date 2020-09-29

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

FloWolf, Dremo & Mayorkun collaborate on “On A Jay”. Listen, stream, watch the video, buy, mp3 download and read the lyrics to the Fresh VDM-produced song. The video was directed by Paul Gambit.

Flowolf, Dremo & Mayorkun On A Jay

Flowolf, Dremo & Mayorkun On A Jay

After flourishing on the Hit song – ‘Mafa Mafa‘, FloWolf joined forces with DMW music soldiers, Dremo and Mayorkun for the release of the track titled “On A Jay“. The song is a Rap-Pop record produced by Fresh VDM. It sees singer Mayorkun rapping alongside rapper Dremo, dropping some hot punchlines with the dope flow.

This song got lots of attention cos of its catchy Rap lines and to push it further the trio is here with visuals.

Watch and Enjoy ‘On A Jay’ music video Directed by Paul Gambit

FloWolf, Dremo & Mayorkun – On A Jay (prod. Fresh VDM)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/09/FloWolf_Dremo_Mayorkun_-_On_A_Jaydmca

Watch Video

Lyrics

Guy help me record am
Of Lagos
Fresh
Code name
I am the flowolf
I’m on a jay
I no know wetin dey sup last night
No fit remember wetin I talk
‘Cause I was on a jay
You need to make up your mind right now
Ko ma lo fi lo ku lo lo
Mi pele Mary Kay
You no know wetin I talk
You need to stay on your lane
You cannot walk in my shoes
I’m on a jay
Just imagine 2020 still dey fresh
Omo guys seh na so e be when una dey start (As how)
As in everybody want this or that (But shey nah pa)
Omo nah pa o dem no understand
So so kill dem wan kill me since we give them how far (How far)
No be everybody you fit reply
Normal p na ’cause who no understand no be your guy
Omo na lie the guilt tripping
Omo na die, like Eva I don dey whine
No vex man how your side
Omo I dey, but I don dey ’cause I’m on a jay
But any which way
Can’t count how many shows we don play for inter state
Wey rest of the money promoter no go pay
For 2016 nah David house we day (Ge ge)
And for my hand nothing really too dey dey (Yapa ge ge)
You know the P all your P self know the Q
Them dey come to collect arizo inside my room (of la)
But we dey ball Obafemi self dey play (Dey play oh)
Everybody head no be the same
O wa fun wo no the Zinedine Zidane
Ran wo le ti, I go tailor anybody for the day
‘Cause I’m on a jay
I no know wetin dey sup last night
No fit remember wetin I talk
‘Cause I was on a jay
You need to make up your mind right now
Ko ma lo fi lo ku lo lo
Mi pele Mary Kay
You no know wetin I talk
You need to stay on your lane
You cannot walk in my shoes
I’m on a jay
Just imagine 2020 still dey fresh
Ta lo le se

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment