Idahams – Lovina (remix) (ft. Zach Zoya) (Audio, Lyrics)

Date 2022-09-22

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Truth, Love & Confessions (TLC): Idahams remixes the “Lovina” song, featuring Zach Zoya. The piece of new music was produced by Yussy Beats.

Idahams Truth, Love & Confessions (tlc)

Idahams Truth, Love & Confessions (tlc)

The newly released single, “Lovina (Remix),” is a wonderful track on which both artists share positive energy with one another to present a pertinent piece for the enjoyment of the single’s listeners.

Incredible new tune off his debut EP, “Truth, Love & Confessions (TLC EP),” which also features Ajebo Hustlers, Metha4our, Tugga Skii, Zach Zoya, and many more talented musicians.

Idahams – Lovina (remix) (ft. Zach Zoya) (prod. Yussy Beats)

Lyrics

Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart
Omoge Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart

Ifeoma if to say na Raba girl you know you no go look my side
Nwanyi oma ah ah ah ah ah
If na the thing wey dem dey talk, you no go look my side
My lovina
My lovina
Since you come my life, I no fit leave you Rara
Na you I admire
My Lovina o
Since you come my life, I no fit leave you Rara
Girl your type no Dey regular
Girl you fine pass Monalisa
Girl you sweet me like Ribena
Abena
Baby girl you dey kill me Rara
Girl you fine pass Monalisa
Girl you sweet me like Ribena o
Abena
Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart
Omoge Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart

Lovina
I’ll admit it, get it off my chest, there’s just something missing when you’re not around
Girl I gotta deal with so much stress, you were so good at calming me down
Pull up, come, and see for yourself, That sweet sweet loving not for nobody else
Don’t you get lonely like I do babe? Lonely like I do
Now where did we go wrong?
Tell me where did we fall flat
Kept it going for so long, and I liked it just like that
Girl your type no Dey regular
Girl you fine pass monalisa
Girl you sweet me like Ribena
Abena
Baby girl you dey kill me Rara
Girl you fine pass monalisa
Girl you sweet me like Ribena o
Abena
Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart
Omoge Tickle my heart
Omoge you tickle heart
Omoge tickle my heart
Omoge you tickle my heart

Hit boy idahams
GRAFTON’s baby

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment