IDYL – Flex (Audio, Lyrics)

Date 2022-04-10

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Winner of Voice Nigeria (Season 2) IDYL unveils the new piece of music, “Flex”. Listen, read the lyrics, stream, buy, mp3 download.

Idyl Flex

Idyl Flex

The new single “Flex” is powerful music that he dedicates to his fans and followers. It serves as a follow-up to his remix of Harrysong’s hit “Juju,” which was released earlier this year.

The song is quite catchy, and it is one that will immediately capture your attention. We strongly advise you to include this in your music playlist.

IDYL – Flex

Lyrics

Me I don high, me I want flex
I want to, without no stress
Me nah get time, me nah contest, never

Say everyday for my life, issa holiday
No let badman see my face
Go zoom, zoom whether night or day
Batty boy dem ah runaway

Badman dey I know
Many, many foes dem dey
But I no let them to stall my day
I no let them steal my joy

Olofofo dem dey, eh
But I no see them, no way
I just dey go my way
No let them steal my joy

I no get time, I no want vex
I just want dance, I just want flex
I just want chop life, I no want stress
I want enjoy life, I no want test

Been a long time, when I don dey run my race
Till dem discover like Michael Faraday
And back then, they be making fun of me
Till I b*ng, b*ng, b*ng, b*ng for their face

I want chop life, me I want flex
I no want stress, I just want dey rest
I just want get money, want to invest
All my life, say I want to enjoy

I no want stress, me I want to flex
I no want pain, say me I want to ehn
Live life free, I no want intense
Me I can’t die, no go die for their hands

Say everyday for my life, issa holiday
No let badman see my face
Go zoom, zoom whether night or day
Batty boy dem ah runaway

Dem want try to run my race
No let badman see my face
Go zoom, zoom whether night or day

Bahd

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment