Johnny Drille – “ova” (ft. Don Jazzy) [Audio, Lyrics]

Date 2021-09-22

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the album, Before We Fall Asleep, Johnny Drille features Don Jazzy on His self-produced “ova” piece of music. Stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Johnny Drille Ova

Johnny Drille Ova

Johnny Drille – ova (ft. Don Jazzy) (prod. Johnny Drille)

Lyrics

[Intro: Johnny Drille]
Oh, let’s start over o
Over, over, over ooo, oo

[Verse 1: Johnny Drille]
So you dey vex like this
Even as you vex you are beautiful, my love
Oh yeah ohhh oh yeah oh
I know say you’re missing me
Ignore my text you dey punish me my love
Oh yeah ohhh oh yeah oh yeah
If I could I’ll make a time machine, my boo
Rewind it and be your disciple
And believe in me and you
No one be like you
Dem finna try but they never could
My girly wanna bе by you
But you no pick up
Wanna make it up to you, my ruby
You shine like a million stars
You’rе always in my head
But girl you no gimme chance
I’ll amend my ways for you, my ruby
Should I get you a bullion van
You’re always in my head
But, girl, you no gimmie chance
Make we start all over

[Chorus: Johnny Drille]
Over o
Over, over, over o
Over, over, over o
Over, over, over ooo, ooo
Over o
Over, over, over o
Over, over, over o
Over, over ooo, oo

[Verse 2: Johnny Drille]
Hopelessly I’m falling over and over again
For your chocolate skin
Helpless me, I be hard guy
But, girl, you make me weak
Endlessly staring at your picture, girl
And wondering what’s wrong with me
What is wrong with me
What have you done to me?

[Verse 3: Don Jazzy]
The best thing wey happen to me
Most beautiful I ever seen
You dey take care of me
The only girl wey I dey see, hm
I no come know wetin happen to me
I let a good one go, kai
I let a good one go
Stupid me, go join stingy men
But, baby girl, you know say me no stingy o
Well, I don tell them make dem free me
Make we start all over o

[Chorus: Johnny Drille]
Over o
Over, over, over o
Over, over, over o
Over, over, over ooo, o
Over o
Over, over, over o
Over, over, over o
Over, over ooo, oo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment