Jorevi – “Serah” [Audio, Lyrics]

Date 2021-08-25

Category Lyrics, Naija Songs, New Music, Upcoming Artists

New and rising, Jorevi unveils a new Poptera-produced piece titled “Serah” Stream, read the lyrics, and review.

Jorevi Serah

Jorevi Serah

Onoriede Mairo Joseph professionally known as JOREVI is from Delta State. He was born 9th of May 1991, and Studied Computer Science in Yaba college of Technology Lagos State.

Jorevi – Serah (prod. Poptera)

Lyrics

Jorevi e e yeh
E yeh
Your body your body
Say me must to take it down Me must to take it down
Jorevi i no dey do shina
I no dey do shina
Amarachi talk e say
Make e we settle down
Make e we settle down
But yeye o
Serah o
Bebe o
Yee
Dada Serah you to bad o
See my thing don hard o
Me I fit to die
Ehya
Dada Serah you to bad o
See my thing don hard o
Me I fit to die
Ehya
Amarachi talk e say
Make e we settle down
Make e we settle down
But yeye o
Serah o
Bebe o
Yee
Ahn ahn
Do do do
Touch my body ahn ahn
Enter me baby o
Ehya
Ahn ahn
Only you you
Wey get the keys to my heart
No lockup baby o
Ehya
Shibilibi labalaba
Speaking in tongues for you o
Make we dey go gwagwalada
Make I buy a Porsche for you o
Weh te siomeba omotena
Aboy go die for you o
Eware gbobi nu meh wolor
E dey ur body
E dey ur body
Dada Serah you to bad o
See my thing don hard o
Me I fit to die
Ehya
Dada Serah you to bad o
See my thing don hard o
Me I fit to die
Ehya
Amarachi talk e say
Make e we settle down
Make e we settle down
But yeye o
Serah o
Bebe o
Yeeeeee
Your body dey pa pa pa
Give me some loving
Nne give me na na na
No time rock down
To my banana
Oya nod am ye
I know dat u choose to be better
No dey see me like your brother
I want to love your friends and your brother
Oya bend am ye
Dada Serah you to bad o
See my thing don hard o
Me I fit to die
Ehya
Dada Serah you to bad o
See my thing don hard o
Me I fit to die Ehya

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment