Kel-P – Tropicana Baby (Audio, Lyrics)

Date 2023-03-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

The ‘Bully Season’ extended play by Nigerian singer and record producer, Kel-P starts with the “Tropicana Baby” track produced by Krizbeatz. Listen, stream, read the lyrics, buy the song, mp3 download.

Kel P Bully Season 1

Kel P Bully Season 1

Kel P – Tropicana Baby (prod. Krizbeatz)

24 February 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Jones Worldwide, under exclusive licence to Virgin Records France

Lyrics

Robo Skanky oh
Myslim ting lepa shandy oh
This your body no dey rest oh
You for give me make I taste oh
Sumo mi baby ka jo gbadun oh
Make I introduce you to somebody oh
And I thank God I be somebody oh
No come dey look like I no get value oh
Jesu

My Tropicana baby oh
Onje to dun inna my plate oh
‘Cause we for drink something
We for smoke something
Inna my place oh
I no go lie you girlie oh
Skelele you for Dey cooperate oh
‘Cause we for drink something
We for smoke something
Inna my place oh
Jesu

We go dey fire fire
Inside your Aza I go wire wire
And I got many things wey I wan tell ya
As I dey whisper you dey drop pata
Omogeka lo oh
Fu mi je kin ma jelo
My girl you know you got it all
You got my soul, my heart, my love
You lift me up when am below

Robo Skanky oh
Myslim ting lepa shandy oh
This your body no dey rest oh
You for give me make I taste oh
Sumo mi baby ka jo gbadun oh
Make I introduce you to somebody oh
And I thank God I be somebody oh
No come dey look like I no get value oh
Jesu

My Tropicana baby oh
Onje to dun inna my plate oh
‘Cause we for drink something
We for smoke something
Inna my place oh
I no go lie you girlie oh
Skelele you for dey cooperate oh
‘Cause we for drink something
We for smoke something
Inna my place oh
Jesu

Girl you know I don’t mind settling
Don’t mind settling
Oh why? I fell in love with the Coco
Don’t mind settling
Don’t mind settling
Oh why? I fell in love with the Coco
Fu mi je kin ma jelo
My girl you know you got it all
You got my soul, my heart, my love
You lift me up when am below

My Tropicana baby oh
Onje to dun inna my plate oh
‘Cause we for drink something
We for smoke something
Inna my place oh
I no go lie you girlie oh
Skelele you for Dey cooperate oh
‘Cause we for drink something
We for smoke something
Inna my place oh
Jesu

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment