Khaid – Akpako (Audio, Lyrics)

Date 2022-08-22

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

The song “Akpako” strarts the Dviersity extended play by Nigerian fast-rising singer, Khaid. The track was co-produced by Prodby106 & Ozedikus.

Khaid Diversity

Khaid Diversity

Khaid – Akpako (prod. Prodby106 & Ozedikus)

Lyrics

[Intro]
Yeah, yeah, yeah, yeah
Wa, wa, wa, wa, wa
Kay, kay
Kay, kay

[Pre-Chorus]
Them be dey try stop me but I dey on guard and trust me I dey on low
Won fe ma pe mi lori phone mi as a bad guy you know I gat to go
Pemiloruko dem give me name from the street boy you know I gat to blow
Won fe ma pe mi lori phone mi as a bad guy you know I gat to go

[Chorus]
Say them call me apkako
Uh, huh
I be confirm akpako
If you ever see me make you kako
Awon temi lori street won ma gbagbo
Uh, huh
Say them call me akpako
Uh, huh
I be confirm akpako
If you ever see me make you kako
Aw on temi lori street won ma gbagbo

[Post-Chorus]
Say ya, ya, ya, ya, ya, ya
Hmm, hmm
Scatter that your dada
If you wan talk come to center
Amalo si antenatal
Ohhhhhh
Ya, ya, ya, ya, ya, ya
Hmm, hmm
Scatter that your dada
If you wan talk come to center
Amalo si antenatal
Ohhhhhh

[Verse]
Energy, energy
If you wan fight me my guy no go sungbalaja, Oh yeah
Menace see menace see
I just dey with my guys cause dem mpananpa, Oh yeah
Say me no know
If she wan ask me say me no know
I am what I am and I be who I be
If you ever fight me make you see Goro
Say wo, wo, wo, wo, wo, wa
If you see my corner
I just dey keep am on a low cause you
Guys no bother
Wo, wo, wo, wo, wo, wa
If you see my corner
I just dey keep am on a low cause you guys no bother

[Pre-Chorus]
Them be dey try stop me but I dey on guard and trust me I dey on low
Won fe ma pe mi lori phone mi as a bad guy you know I gat to go
Pemiloruko dem give me name from the street boy you know I gat to blow
Won fe ma pe mi lori phone mi as a bad guy you know I gat to go

[Chorus]
Say them call me apkako
Uh, huh
I be confirm apkako
If you ever see me make you kako
Awon temi lori street won ma gbagbo
Uh, huh
Say them call me akpako
Uh, huh
I be confirm akpako
If you ever see me make you kako
Aw on temi lori street won ma gbago

[Post-Chorus]
Say ya, ya, ya, ya, ya, ya
Hmm, hmm
Scatter that your dada
If you wan talk come to center
Amalo si antenatal
Ohhhhhh
Ya, ya, ya, ya, ya, ya
Hmm, hmm
Scatter that your dada
If you wan talk come to center
Amalo si antenatal
(Oohhhh)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment