Khaid – Fire (Audio, Lyrics)

Date 2022-05-31

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off the new Diversity project comes Khaid’s “Fire” song co-produced by Biggiejazzy & Yung Willis. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Khaid Fire

Khaid Fire

Khaid – Fire (prod. Biggiejazzy & Yung Willis)

Lyrics

[Intro]
Yeah, yeah, yeah, yeah

[Pre-Chorus]
Them say you carry first for here, I no get
No time to repent
I wan see that body wey dey make all my dey ment
Yeah, I wear eyeglass but I Dey look that body with my sense
So if you think say you bad pass me then my girl you need some test

[Chorus]
Baby this your body na fire Oh
Give me slow rewinder Oh
No go mind if you quick tire Oh
Come quench my fire
This your body na fire Oh
Give me slow reminder Oh
No go mind if you quick tire Oh
Come quench my fire
Wo wo wo wo
Come quench my fire
Come quench my fire
You see am Kay Kay
Cannabis on a way way
Come quench my fire

[Verse]
You be my oxygen ma bae you take my breath
I go do the best I can and leave the rest
Cause you don’t want me to say all this shit and else
And I Dey see the way you do with someone else
And she like baby please come closer
Do like jangilover
You see me on low onipe the time is not over
Baby please come closer like jangilover
You see me on low onipe the time is not over
The time is not over
Baby please closer
Over over over wo
I don’t need you no no
Oya carry your thing like Oh no no
Carry your vibes like come Dey go
Henny make me move slow mo
Vibes Dey my head like bororo
Oya carry your thing like Oh no no
Carry your vibes like come Dey go
Henny make me move slow mo
Vibes Dey my head like bororo

[Pre-Chorus]
Them say you carry first for here, I no get no time to repent
I wan see that body wey dey make all my dey ment
Yeah, I wear eyeglass but I Dey look that body with my sense
So if you think say you bad pass me then my girl you need some test

[Chorus]
Baby this your body na fire Oh
Give me slow rewinder Oh
No go mind if you quick tire Oh
Come quench my fire
This your body na fire Oh
Give me slow reminder Oh
No go mind if you quick tire Oh
Come quench my fire
Wo wo wo wo
Come quench my fire
Come quench my fire
You see am Kay Kay
Cannabis on a way way
Come quench my fire

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment